Difference between revisions of "go come"

(Created page with "==Naija== ===Alternative form=== gocome ===Etymology=== From: English ''go'' and ''come'' ===Verb Phrase=== # Make person reach where e from comot well as e take comot di...")
 
Line 6: Line 6:
  
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
−
# Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
+
#Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
−
:* {{ux|dv| E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass ''e go better for you'' '''go come'''? |(NSC_2021, Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)}}
+
#:*{{ux|dv| E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass ''e go better for you'' '''go come'''? |(NSC_2021, Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)}}
−
# Sey matter don dey get as e be.
+
#Sey matter don dey get as e be.
−
:* {{ux|dv| Dis na correct [[gen]], no be '''go come''', e go work well. |(NSC_2021, This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis na correct [[gen]], no be '''go come''', e go work well. |(NSC_2021, This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying.)}}
−
:* {{ux|dv| Di mechanic matter don turn '''go come'''. |(NSC_2021, The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di mechanic matter don turn '''go come'''. |(NSC_2021, The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===
 
English: ''Journey mercies'', ''drawn-out''
 
English: ''Journey mercies'', ''drawn-out''

Revision as of 11:30, 26 May 2021

Naija

Alternative form

gocome

Etymology

From: English go and come

Verb Phrase

  1. Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
    • E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass e go better for you go come?  — (NSC_2021, Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)
  2. Sey matter don dey get as e be.
    • Dis na correct gen, no be go come, e go work well.  — (NSC_2021, This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying.)
    • Di mechanic matter don turn go come.  — (NSC_2021, The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)

Translation

English: Journey mercies, drawn-out