go come

Naija

Alternative form

gocome

Etymology

From: English go and come

Pronunciation

  • gókɔ̂m

Play


Verb Phrase

  1. Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
    • E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass e go better for you go come?  — (Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)
  2. Sey matter don dey get as e be.
    • Dis na correct gen, no be go come, e go work well.  — (This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying buying it will work well.)
    • Di mechanic matter don turn go come.  — (The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)

Translation

English: Journey mercies, drawn-out