Difference between revisions of "insult"
(→Naija) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''insult'' | From English: ''insult'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | ɪ̀nsͻ́lt | + | * ɪ̀nsͻ́lt |
<sm2>Pcm-ng-insult.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insult.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-insult.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insult.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. | *When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. |
Revision as of 16:18, 1 July 2021
Naija
Etymology
From English: insult
Pronunciation
- ɪ̀nsͻ́lt
Noun
- When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
- Some insult dey pepper person for body. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult
Verb
Transitive
- Make person say bad bad tings to person.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
Intransitive
- I no be your mate o, so no just insult me. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult