insult

Naija

Etymology

From English: insult

Pronunciation

  • ɪ̀nsɔ̂t

Play Play

Noun

  • When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
  • Na so so insult she dey insult her mama.  — (She has been insulting her mother.)
  • Some kind insult dey pepper person for body.  — (Some insults can hurt.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: insult

Verb

  • Make person talk badbad tings to person wey e know sey e go pain di person.
  • Na so so insult she dey insult her mama.  — ( NSC_2021, She has been insulting her mother.)
  • I no be your mate o, so no just insult me.  — (NSC_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: insult