Difference between revisions of "dry"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv| You no reason sey '''dry''' fish dey make sense pass for [[egusi soup]] pass [[ice fish]]? |(NSC_2021, Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)}} | #:* {{ux|dv| You no reason sey '''dry''' fish dey make sense pass for [[egusi soup]] pass [[ice fish]]? |(NSC_2021, Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Dry''' leaf for ground dey make noise as them dey match them. |(katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)}} | #:* {{ux|dv|'''Dry''' leaf for ground dey make noise as them dey match them. |(katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''dry'' |
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| Line 55: | Line 23: | ||
#:* {{ux|dv|Jehovah don promise sey: ‘I go '''dry''' all the water wey dey comot from una eye. |(jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)}} | #:* {{ux|dv|Jehovah don promise sey: ‘I go '''dry''' all the water wey dey comot from una eye. |(jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)}} | ||
#:* {{ux|dv|E no dey '''dry''' for fire. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)}} | #:* {{ux|dv|E no dey '''dry''' for fire. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Your yansh go '''dry'''. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}} | ||
# Make person no get money. | # Make person no get money. | ||
#:* {{ux|dv|Any day I '''dry''', me, I dey task. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I, I task.)}} | #:* {{ux|dv|Any day I '''dry''', me, I dey task. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I, I task.)}} | ||
Revision as of 11:17, 8 July 2021
Naija
Etymology
From English: dry
Pronunciation
- dráɪ̀
Adjective
- Make water no dey someting.
- You no reason sey dry fish dey make sense pass for egusi soup pass ice fish? — (NSC_2021, Don't you think that dry fish is better for Egusi soup than frozen fish.)
- Dry leaf for ground dey make noise as them dey match them. — (katakata__653, Dry leaves on the ground make noise as people match it.)
Translations
- English: dry
Verb
- Make e be sey water don comot for someting.
- E don dry. — (KAD_02_Football_M__68, It has dried.)
- Jehovah don promise sey: ‘I go dry all the water wey dey comot from una eye. — (jw__18253, Jehovah has promised that 'I will wipe the tears from your eyes.)
- E no dey dry for fire. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__27, It does not dry on fire.)
- Your yansh go dry. — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
- Make person no get money.
- Any day I dry, me, I dey task. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__221, Any day I don't have, I, I task.)
- Sey someting no dey happen for somewhere
- See how Alaba be now, everywhere dry. — (LAG_33_Buhari-Recession_M__8, See how Alaba is; everywhere is scanty.)
Antonyms
Translations
- English: dry, broke, dull