water water

Naija

Etymology

From: English watery

Pronunciation

  • wɔ̀táwɔ̀tá

Play Play

Adjective

  1. Sey someting no thick as e suppose be.
    • Dat soup na water water.  — (The soup is watery.)
  2. Sey someting dey comot water for body.
    • Di watermelon wey I buy yesterday don turn to water water.  — (The watermelon I bought yesterday has gotten spoilt.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: watery, rancid