Difference between revisions of "kasala"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na trouble wey fit make people run.
 
* Na trouble wey fit make people run.
#: {{ux|dv| If we no handle dis tin well, '''kasala''' go burst o.|Egbokhare no translation}}
+
#: {{ux|dv| If we no handle dis tin well, '''kasala''' go burst o.|Egbokhare If we don't handle this well, we'll have a huge problem.}}
#: {{ux|dv|Na '''kasala'''! |(bbc__4074, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|'''Kasala''' go burst o. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__220, There will be problem.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Kasala''' go burst o. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__220, There will be problem.)}}
# det (frequency:16)
+
#: {{ux|dv|De never know di real cause of di '''kasala'''. |(ja102__3426, They don't yet know the cause of the problem.)}}
#: {{ux|dv|Nigeria President Muhammadu Buhari on Sunday evening condemn di '''kasala'''. |(bbc__73274, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo wey dey dia wen di '''kasala''' bust di attackers destroy house and wounjor many pipo. |(bbc__81688, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|De never know di real cause of di '''kasala'''. |(ja102__3426, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile Nigerians don dey react to di '''kasala''' between di police and army. |(bbc__66242, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|The competition no be small, the fight na heavy '''kasala'''. |(bbc__93448, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di mata wey suppose finish finally don open new '''kasala''' because na for Poland Mr. |(bbc__22250, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|But di '''kasala''' for di east of di kontri and say pipo no trust doctors dey affect di programme. |(bbc__55602, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The '''kasala''' for Dublin bin happen a month after dem arrest McGregor sake of say e break one fan phone for Miami, USA. |(brila__1744, __no translation__)}}
 
# case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Ten kontris wia '''kasala''' don pursue pipo and world no too send again: |(bbc__93214, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di FLN don rule Algeria since di kontri win independence from France for 1962 afta seven years of '''kasala'''. |(bbc__31277, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Tori wey land be say '''kasala''' and postponement happun for some states like Lagos and Imo. |(bbc__95620, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di economist unit say crime, katakata, '''kasala''' and war follow for tins wey land some kontris for last ten liveable cities. |(bbc__34216, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But one member of im own party say di 2015 win get '''kasala''', wey oga Akpabio get hand inside. |(bbc__23261, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Kasala''' wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Goment on Sunday announce 24 hour curfew for Kaduna town, northern Nigeria wit immediate effect. |(bbc__62007, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di number also represent sharp increase for di number of pipo wey don run because of '''kasala''' for di world population. |(bbc__36582, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|UEFA don also start yarn over Champions of Champions’ '''kasala''' between the winners of the Euros and the Copa America dem. |(brila__1979, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*
+
[[wahala]], [[gbege]]
 
 
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: problem
+
* English: ''problem''

Revision as of 11:41, 9 July 2021

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • kàsàlà

Play Play

Noun

  • Na trouble wey fit make people run.
  1. If we no handle dis tin well, kasala go burst o.  — Egbokhare If we don't handle this well, we'll have a huge problem.
    Kasala go burst o.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__220, There will be problem.)
    De never know di real cause of di kasala.  — (ja102__3426, They don't yet know the cause of the problem.)

Synonyms

wahala, gbege

Translations

  • English: problem