wahala

Naija

Etymology

From Hausa wahala

Pronunciation

  • ˈwàhálà

Play Play


Noun

  • Di situation wey dey dangerous.
  • Di wahala dey too much for dem.  — (The trouble is too much for them.)
  • Na so e dey cause wahala everyday.  — (That is how he was causing trouble everyday.)

Verb

  • Make person dey cause trouble give anoder person.
  • Nigeria government dey wahala im people tire.  — (The Nigerian government is over troubling its people.)
  • Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay.  — (The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: peril.