Difference between revisions of "iya basira"

Line 13: Line 13:
 
:* {{ux|dv| Make we go dat '''iya basira'' wey just open for our street, deir beans [[make sense]].|(NSC_2021, Let's go to the new local restaurant that just opened on our street, they make really good beans.)}}
 
:* {{ux|dv| O boy, be like sey you don turn '''iya basira''' your babe no dey gree chop if you no be you cook di food. |(NSC_2021, Boy, seems you've become an irresistible cook. Your girlfriend  will only eat what you cooked.)}}  
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[mama put]]
 
[[mama put]]

Revision as of 14:19, 13 July 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: iya basira (Basira's mother)

Usage

Na Stylplus song wey de dey call Iya Basira na im e from come.

Pronunciation

ìjábàsírá

Play

Noun

  • Place wey de dey sell food wey sweet well well.
  • Make we go dat 'iya basira wey just open for our street, deir beans make sense.  — (NSC_2021, Let's go to the new local restaurant that just opened on our street, they make really good beans.)
  • O boy, be like sey you don turn iya basira your babe no dey gree chop if you no be you cook di food.  — (NSC_2021, Boy, seems you've become an irresistible cook. Your girlfriend will only eat what you cooked.)

Synonym

mama put

Translation

  • English: local restaurant, good cook