iya basira

Naija

Etymology

From Yoruba: iya basira (Basira's mother)

Usage

Na Stylplus song wey de dey call Iya Basira na im e from come.

Pronunciation

ìjábàsírá

Play

Noun

  • Place wey de dey sell food wey sweet well well.
  • Make we go dat 'iya basira wey just open for our street, deir beans make sense.  — (Let's go to the new local restaurant that just opened on our street, they make really good beans.)
  • O boy, be like sey you don turn iya basira your babe no dey gree chop if you no be you cook di food.  — (Boy, seems you've become an irresistible cook. Your girlfriend will only eat what you cooked.)

Synonym

mama put

Translation

  • English: local restaurant, good cook