Difference between revisions of "k leg"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[kleg]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From English: ''knock knees'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | kêlɛ́g |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kleg.f.ogg</sm2> |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-kleg word.m.ogg</sm2> |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | # Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|She get '''k-leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}} | |
| − | # | + | #:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(NSC_2021, It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}} |
| − | *{{ux|dv|She get | + | # Wetin no be as de don first talk am. |
| − | {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k-leg'''. |(NSC_2021, The issue is complicated)}} |
| − | # | + | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg |(NSC_2021, The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | [[bend bend]] | |
| − | [[ | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | English: ''knock knees'', ''complicated'' | ||
Revision as of 09:41, 14 July 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
kêlɛ́g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- She get k-leg like dat. — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)
- Wheder person get bow leg or k-leg or im eye na hafpasone, you no get wetin suppose make you laugh am. — (NSC_2021, It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)
- Wetin no be as de don first talk am.
- Di matter get k-leg. — (NSC_2021, The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg — (NSC_2021, The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated