k leg
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
- kèlɛ̂g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- When matter con change comot for di way wey person tink and plan am.
- Di matter get k leg. — (The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k leg — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated