Difference between revisions of "mami market"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
 +
[[mammy market]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
Na Mrs. Mammy Ode na she start to sell mineral for Army Barracks, Abakpa Enugu. Na her name 'Mammy'' de con start to dey call market wey dey inside barracks.
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
màmímákɛ̂t
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-mami market.f.ogg</sm2>  
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-mami market.m.ogg</sm2>
===Usage===
+
===Noun===
===Definition===
+
# Where de dey sell someting for inside barrack or wey near barrack.
===POS===
+
#: {{ux|dv| '''mami market''' tings no dey cost. |(NSC_2021, Things sold at the mami market are not expensive.)}}
#
+
#:* {{ux|dv| People dey wey dey sell different different ting for '''mami market'''. |(NSC_2021, Vendors sell a lot of things at the mami market.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
# Where de dey sell someting for inside [[NYSC]] camp.
#
+
#:* {{ux|dv|No spend all di [[alawee]] de go give you ontop '''mami market''' |(NSC_2021, Don't spend all your allowance at the mami market.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|If you go '''mami market''' go chop, you no go miss house [[chow]], I tell you. |(NSC_2021, If you go to the mami market to eat, you won't miss home meals, I assure you.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 +
[[mami]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[mami]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''mami market''

Revision as of 14:21, 14 July 2021

Naija

Alternative Form

mammy market

Etymology

Na Mrs. Mammy Ode na she start to sell mineral for Army Barracks, Abakpa Enugu. Na her name 'Mammy de con start to dey call market wey dey inside barracks.

Pronunciation

màmímákɛ̂t Play Play

Noun

  1. Where de dey sell someting for inside barrack or wey near barrack.
    mami market tings no dey cost.  — (NSC_2021, Things sold at the mami market are not expensive.)
    • People dey wey dey sell different different ting for mami market.  — (NSC_2021, Vendors sell a lot of things at the mami market.)
  2. Where de dey sell someting for inside NYSC camp.
    • No spend all di alawee de go give you ontop mami market  — (NSC_2021, Don't spend all your allowance at the mami market.)
    • If you go mami market go chop, you no go miss house chow, I tell you.  — (NSC_2021, If you go to the mami market to eat, you won't miss home meals, I assure you.)

Related forms

mami

Synonym

mami

Translation

English: mami market