mami market

Naija

Alternative Form

mammy market

Etymology

Na Mrs. Mammy Ochefu na she start to sell mineral for Army Barracks, Abakpa Enugu. Na her name 'Mammy de con start to dey call market wey dey inside barracks.

Pronunciation

  • màmímákɛ̂t

Play Play

Noun

  1. Where de dey sell someting for inside barrack or wey near barrack.
    Mami market tings no dey cost.  — (Things sold at the mami market are not expensive.)
    • People dey wey dey sell different different ting for mami market.  — (Vendors sell a lot of things at the mami market.)
  2. Where de dey sell someting for inside NYSC camp.
    • No spend all di alawee de go give you ontop mami market  — (Don't spend all your allowance at the mami market.)
    • If you go mami market go chop, you no go miss house chow, I tell you.  — (If you go to the mami market to eat, you won't miss home meals, I assure you.)

Related forms

mami

Synonym

mami

Translation

English: mami market