Difference between revisions of "ovoko"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* òvòkò | * òvòkò | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ovoko.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ovoko.m.ogg</sm2> |
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | * | + | * Na word wey de come from person mouth when someting suprise person or pain am. |
− | :* {{ux|dv|'''ovoko'''!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.|(NSC_Legbeti_2021. Really! So all her smitten love is nothing but an act?.)}} | + | :* {{ux|dv|'''ovoko'''!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.|(NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)}} |
:* {{ux|dv|De man still die upon all de money im children send, '''ovoko'''!.|(NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)}} | :* {{ux|dv|De man still die upon all de money im children send, '''ovoko'''!.|(NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 19:16, 15 July 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- òvòkò
Interjection
- Na word wey de come from person mouth when someting suprise person or pain am.
- ovoko!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?. — (NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)
- De man still die upon all de money im children send, ovoko!. — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)
Synonyms
Translations
- English: really?