ovoko

Naija

Etymology

From: Urhobo'

Pronunciation

  • òvòkò

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey talk when someting suprise person or pain am.
  • Ovoko! You mean sey no be di man get di pikin?  — (NSC_2021, Really? You mean that the man is not the father of the child?)
  • Di man still die upon all de money im children send, ovoko!.  — (NSC_2021, The man still died despite all the money sent by his children. What a pity!)

Synonyms

Translations

  • English: really?