Difference between revisions of "ashawo"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Woman wey im work na to dey [[doke]] for money. | #Woman wey im work na to dey [[doke]] for money. | ||
− | #:* {{ux|dv| E be '''ashawo'''. |(Egbokhare_2020, She is a prostitute.)}} | + | #:* {{ux|dv| E be '''ashawo'''. |(Egbokhare_2020, He/She is a prostitute.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dem build am for area wia '''ashawo''' dey patrol wella. |(bbc__33343, It was built in an area where | + | #:* {{ux|dv| Dem build am for area wia '''ashawo''' dey patrol wella. |(bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)}} |
#Man wey dey [[doke]] women upandown. | #Man wey dey [[doke]] women upandown. | ||
#:*{{ux|dv| Dat guy na '''ashawo''', fine girl no dey pass im front.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is a whore, and a beautiful girl doesn't go without his notice.)}} | #:*{{ux|dv| Dat guy na '''ashawo''', fine girl no dey pass im front.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is a whore, and a beautiful girl doesn't go without his notice.)}} |
Revision as of 09:02, 18 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba ase (person) and owo (money)
Pronunciation
- àʃáwó
Noun
- Woman wey im work na to dey doke for money.
- E be ashawo. — (Egbokhare_2020, He/She is a prostitute.)
- Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella. — (bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)
- Man wey dey doke women upandown.
- Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is a whore, and a beautiful girl doesn't go without his notice.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: prostitute