papa ashawo

Naija

Etymology

From: English Papa + Yoruba ashawo

Pronunciation

  • pàpá àʃáwó

Play Play

Noun

  • Man wey dey doke old women for money.
  • Hai from dat side, dem dey call me papa ashawo.  — (ONI_04_Women_M__48, Hey ! from that side, I am called a gigolo.)

Translation

English: Gigolo