Difference between revisions of "byforce"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
* Make person dey do someting with power. | * Make person dey do someting with power. | ||
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}} | :* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}} |
Revision as of 19:21, 21 July 2021
Naija
Etymology
From: English by and force
Pronunciation
- baǐfɔ̑:s
Adverb
- Sey person dey use power do someting.
- Na women dey go look for man now, de wan marry byforce. — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
- You must chop dis food byforce — (NSC_2020, You must eat this food compulsorily.)
Translations
- English: forcefully
Adjective
- Make person dey do someting with power.
- Nkechi dey dance byforce dance for di party. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
- Make e free am o, no be byforce person dey marry. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)
Translatiom
- English: might, force