byforce

Naija

Etymology

From: English by and force

Pronunciation

  • bàìfɔ̑:s

Play Play

Adverb

  • As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.
  • Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  • You must chop dis food byforce.  — (You must eat this food compulsorily.)

Translations

  • English: forcefully

Adjective

  • Make person dey do someting with power.
  • Nkechi dey dance byforce dance for di party.  — (Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — (He should let her be, no one is compelled to get married.)

Translations

  • English: might, force