Difference between revisions of "ovoko"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | * | + | * Word wey person dey talk when someting suprise person or pain am. |
:* {{ux|dv|'''ovoko'''!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.|(NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)}} | :* {{ux|dv|'''ovoko'''!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?.|(NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)}} | ||
:* {{ux|dv|De man still die upon all de money im children send, '''ovoko'''!.|(NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)}} | :* {{ux|dv|De man still die upon all de money im children send, '''ovoko'''!.|(NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)}} |
Revision as of 18:08, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- òvòkò
Interjection
- Word wey person dey talk when someting suprise person or pain am.
- ovoko!you mean say all dat gumbody she dey do no be love?. — (NSC_Legbeti_2021. Really?! So all her smitten love is nothing but an act?.)
- De man still die upon all de money im children send, ovoko!. — (NSC_Legbeti_2021. The man still died despite all the money sent by his children, a pity!)
Synonyms
Translations
- English: really?