Difference between revisions of "open eye"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| Line 11: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2> | ||
| − | ==== | + | ===Verb phrase=== |
| − | * | + | * Make person dey show sey e no dey fear anoder person. |
| + | :* {{ux|dv| No go dere go dey quiet. '''open eye''' for am, make e know sey you sef, you dey. |(NSC_2021, Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| You go dey '''open eye''' for oga. Abeg cut liver give us. |(NSC_2021, You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)}} | ||
| + | |||
| + | =====Translation==== | ||
| + | * English: ''Confident'', ''tough'' | ||
Revision as of 01:24, 15 August 2021
Naija
Etymology
From: English open and eye.
Pronunciation
Verb phrase
- Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
- No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey. — (NSC_2021, Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
- You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us. — (NSC_2021, You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)
=Translation
- English: Confident, tough