open eye

Naija

Etymology

From English: open and eye.

Pronunciation

ópúnaî Play Play

Verb phrase

  • Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
  • No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey.  — (Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
  • You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us.  — (You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)

Translation

  • English: Confident, tough