Difference between revisions of "chiefo"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey be oga of oga.
 
# Person wey be oga of oga.
#:*{{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we are not yet in that class, let us just settle for spirit.}}
+
#:*{{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.}}
 
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}}
 
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}}
 
# Person wey be kegite people oga.
 
# Person wey be kegite people oga.

Revision as of 12:53, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

t͡ʃèfô Play Play

Noun

  1. Person wey be oga of oga.
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater.  — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
  2. Person wey be kegite people oga.
    • Chiefo! I loyal.  —  (NSC_2021, Leader, I'm loyal.

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin