boss

Naija

Etymology

From: English boss

Pronunciation

  • bɔ̂s

Play Play

Vocative

  • Person guy wey e dey respect well well.
  • Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.  — (Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)
  • Boss, abeg make we see two bottles for your hand o.  —  (Bro, can you please buy me two bottles of beer. )

Translation

  • English: a respected buddy