Difference between revisions of "village people"

Line 10: Line 10:
 
# Na group of people wey dey live or stay for di same town together.  
 
# Na group of people wey dey live or stay for di same town together.  
 
#:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)}}
 
−
#:* {{ux|dv| De '''village people''' don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.|(NST_cleaned__21573, bath and run off to school.)
+
#:* {{ux|dv| De '''village people''' don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.|(NST_cleaned__21573, bath and run off to school.)}}
 
#People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person.
 
#People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person.
 
#:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}}
 
#:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}}
 
#:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be that.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[people]]
 
* [[people]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''townsmen'', witchcraft''
 
* English: ''townsmen'', witchcraft''

Revision as of 14:23, 7 October 2021

Naija

Etymology

Fro: English village and people

Pronunciation

  • vɪ́lɪ́dʒ pìːpùl

Noun

  1. Na group of people wey dey live or stay for di same town together.
    • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — ( It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)
    • De village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.  — (NST_cleaned__21573, bath and run off to school.)
  2. People wey dey use juju and jazz to wicked person.
    • You dey behave like sey una village people swear for you.  — (Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
    • As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that.  — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)

Related forms

Translation

  • English: townsmen, witchcraft