Difference between revisions of "okada"

Line 9: Line 9:
 
* Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey dry.
 
* Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey dry.
 
:* {{ux|dv|'''Okada''' man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.|(NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Okada''' man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.|(NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}}
:* {{ux|dv|I no send o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}}
+
:* {{ux|dv|I no send o I fit drive '''okada''' if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}}
====Synonym====
 
* [[motorcycle]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''motorcycle''
 
* English: ''motorcycle''

Revision as of 17:52, 11 October 2021

Naija

Etymology

From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane

Pronunciation

  • ɔ̀kádà


Noun

  • Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey dry.
  • Okada man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.  — (NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)
  • I no send o I fit drive okada if na there money go come out.  — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)

Translation

  • English: motorcycle