im

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: him

Pronunciation

  • ìm

Play Play

Pronoun

  • De dey use am dey talk about wetin be person own wey no dey as de dey talk.
  • Im cup don full.  — (He/she has met his waterloo.)
  • Im food don cold.  — (His/ her food his cold.)
  • My uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o.  — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)

Pronoun

  • De dey use am when de dey talk about person/ting wey no dey as de dey talk, and de no want call di person name or di name of di ting.
  • Im don come.  — (He/she has come.)
  • God Word na im we need.  — jw__13092, God's word, it is what we need.)

Translations

  • English: he/she, his