Difference between revisions of "borrow pose"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''borrow'' and ''pose'' ===Pronunciation=== * bɔ́ròpȏse <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> =...") |
(→Naija) |
||
| Line 13: | Line 13: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[borrow]], [[borrowborrow]] | * [[borrow]], [[borrowborrow]] | ||
| + | ===Synonyms=== | ||
| + | * [[begybegy]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''showing off with other peoples stuffs'' | * English: ''showing off with other peoples stuffs'' | ||
Revision as of 13:58, 12 October 2021
Naija
Etymology
From: English borrow and pose
Pronunciation
- bɔ́ròpȏse
Verb phrase
- Make person dey do yanga someting wey no be im own.
- Na carry my car do borrow pose for di party wey you dey go so. — (NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)
- Na only to dey do borrow pose you sabi. — (NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: showing off with other peoples stuffs