borrow

Naija

Etymology

From: English borrow

Pronunciation

  • bórò

Play Play

Verb

  1. Make dem take someting from person or somewhere wey be sey dem go still return am to di owner where dem from collect am.
    • I tell am to borrow me money make I take buy handout.  — (I asked him to lend me money for handout.)
    • Okay make I go borrow money.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__121, Okay, let me go and borrow money.)
  2. Make person give anoder person someting wey di person go still bring am come back.
    • I borrow am money.  — (I lent him some money.)
    • Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say de continent go dey collect.  — (bbc__54060, The President of Ghana says Africa should lend other continents money rather than borrow from them.)
    • Di issue na because of N40 wey e tok say e borrow im late friend and as e come collect im money na im fight start wey lead to di death but investigations dey continue.  — (bbc__7896. The issue is that the fight that led to the death of his friend broke out over the 40naira he lent him. investigation is however ongoing.)

Related forms

Translations

  • English: lend, borrow