Difference between revisions of "keke"
(→Noun) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: ''unknown'' | From: ''unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * kɛ̀kɛ́ |
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey de look like [[moto]] wey people dey drive. | * Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey de look like [[moto]] wey people dey drive. | ||
Revision as of 14:29, 12 October 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kɛ̀kɛ́
Noun
- Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey de look like moto wey people dey drive.
- Na keke I dey enter go work. — (NSC_2021, I take tricycle to work.)
- Keke just full everywhere for Lagos. — (NSC_2021, Tricycle is found everywhere in Lagos city.)
Translation
- English: tricycle