keke

Naija

Etymology

From: Yoruba keke (Bicycle)

Pronunciation

  • kɛ̀kɛ́

Play Play

Noun

  • Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey wetin de dey use dey drive am be like okada own.
  • Na keke I dey enter go work.  — (I take a tricycle to work.)
  • Keke just full everywhere for Lagos.  — (Tricycle is found everywhere in Lagos city.)

Translation

  • English: tricycle