Difference between revisions of "cap"
(→Naija) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth. | + | * Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth. |
:*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}} | :*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}} | ||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''cap'' | * English: ''cap'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Sey person dey lie | ||
| + | :* {{ux|dv| See as everybody keep you quiet since, you just dey '''cap''' dey go. Shame no dey your eye? Tufia! |(NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| If you want talk, talk wetin happen, no come '''cap''' for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. |(NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[bobo]], [[fabu]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''lie'' | ||
Revision as of 02:50, 2 December 2021
Naija
Etymology
From: English cap
Pronunciation
- cap
Noun
- Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.
- No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop. — (NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)
Translation
- English: cap
Verb
- Sey person dey lie
- See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia! — (NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
- If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. — (NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)
Synonym
Translation
- English: lie