fabu

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Noun

  • Talk wey no be true.
  • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Ignore him. He has been lying on and on.)
  • Di fabu James bin give us no be small o!  — (The story James told was unbelievable.)
  • Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (When Ejiro lies, his nose grows.)

Synonym

Translations

  • English: lie

Verb

  • Make person dey talk wetin no be true.
  • Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie