Difference between revisions of "noticeme"
(→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* nòtɪ̀smɪ́: | * nòtɪ̀smɪ́: | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-noticeme.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-noticeme.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 15:21, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English notice and me
Pronunciation
- nòtɪ̀smɪ́:
Noun
- Sey peron dey do eyeservice so dat oder people go see wetin e dey do.
- Your noticeme too much! You no dey tire? — (Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)
- All of dem na noticeme dem be. When he no dey again, dem go begain insult am. — (NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)
Synonym
Translation
- English: eye-service, hypocrite