eyeservice

Naija

Alternative forms

Etymology

From English eye service

Pronunciation

  • áísávìs

Play Play

Noun

  • Sey person dey do someting just make people for see am sey e do am, if de comot e no go do am again.
  • Becos e wan make dem promote am, e con dey do eyeservice.  — (Because he/she wants to be promoted, he/she then started bootlicking.)
  • Make e dey do eyeservice dey go, hand go touch am laslas.  — (He/She can go on pretending, he/she will get found out eventually.)

Synonyms

wayo

Translations

  • English: eye service