Difference between revisions of "night food"
(Created page with "* Go look nightfood") |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | * | + | ==Naija== |
| + | ===Alternative form=== | ||
| + | * [[nightfood]] | ||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | * From: English ''night'' and ''food'' | ||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * naɪ̂tfùd | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-nightfood.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-nightfood.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Food wey dem dey chop for night. | ||
| + | :* {{ux|dv| E no good make person dey chop '''night food''' wey heavy.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, It is not advisable to eat heavy food for dinner.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Na [[broder]] dey cook '''night food''' for our house.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, In my house, older brother is the one who prepares dinner.)}} | ||
| + | ===Related forms=== | ||
| + | * [[eveningfood]] | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''dinner'' | ||
Revision as of 12:54, 15 December 2021
Naija
Alternative form
Etymology
- From: English night and food
Pronunciation
- naɪ̂tfùd
Noun
- Food wey dem dey chop for night.
- E no good make person dey chop night food wey heavy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, It is not advisable to eat heavy food for dinner.)
- Na broder dey cook night food for our house. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, In my house, older brother is the one who prepares dinner.)
Related forms
Translation
- English: dinner