night food

Naija

Alternative form

Etymology

  • From: English night and food

Pronunciation

  • náɪ́tfùd

Play Play

Noun

  • Food wey dem dey chop for night.
  • E no good make person dey chop night food wey heavy.  — (It is not advisable to eat heavy food for dinner.)
  • Na broder dey cook night food for our house.  — (In my house, older brother is the one who prepares dinner.)

Related forms

Translation

  • English: dinner