Difference between revisions of "borrowpose"
(→Naija) |
|||
| Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * | + | *Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get. |
:* {{ux|dv| Na carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)}} | :* {{ux|dv| Na carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)}} | :* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)}} | ||
| Line 19: | Line 19: | ||
* [[begybegy]] | * [[begybegy]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''showing off with other | + | * English: ''showing off with other people's properties'' |
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make person dey do yanga wit wetin no be im get. | ||
| + | :* {{ux|dv| You go dey '''borrowpose''' dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? |(NSC_2021, You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| You don use im car '''borrowpose'''tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? |(NSC_2021, You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)}} | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''showing off with people's properties'' | ||
Revision as of 06:16, 16 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English borrow and pose
Pronunciation
- bòròpȏse
Noun
- Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
- Na carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so. — (NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)
- Na only to dey do borrowpose you sabi. — (NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: showing off with other people's properties
Verb
- Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
- You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? — (NSC_2021, You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
- You don use im car borrowposetire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? — (NSC_2021, You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)
Translation
- English: showing off with people's properties