Difference between revisions of "liver"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''liver''
 
From: English ''liver''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lɪ́vɛ̀r
+
* lɪ́và
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-liver.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-liver.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 23:35, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: English liver

Pronunciation

  • lɪ́và

Play Play

Noun

  1. Sey person get mind to do someting wey strong.
    • Babe you get liver to dey do dis kind risky work.  — (NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)
  2. One organ wey de dey inside person belle.
    • No dey smoke my friend if you no want make your liver spoil.  — (NSC_2021, Stop smoking dear friend if you do not want to damage your liver.)

Synonyms

Translations

  • English: Liver, brave