Difference between revisions of "shege"
Bernardcaron (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-shege.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shege.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shege.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shege.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Bad ting wey go pain person. | ||
| + | :* {{ux|dv| You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go go station, you go see '''shege'''. |(NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| I see '''shege''' dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu.|(NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[gbege]], [[problem]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation===== | ||
| + | * English: ''unfortunate experience'' | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
Revision as of 08:40, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: Hausa shege, 'bastard'
Pronunciation
- ʃégè
Noun
- Bad ting wey go pain person.
- You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go go station, you go see shege. — (NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)
- I see shege dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu. — (NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)
Synonym
Translation=
- English: unfortunate experience
Interjection
- Word wey de dey use curse person sey e be bastard.
- Comot here shege!. — (NSC_2021, Leave here you bastard.)
Translations
- English: bastard