problem

Naija

Etymology

From: English problem

Pronunciation

  • próblɛ̀m

Play Play

Noun

  • Strong ting wey dey happen or matter wey person get wey fit worry im mind.
  • Na you be, be dier problem.  — (ONI_09_Before-I-Marry_M__22, You are the source of their problem.)
  • Na di problem girls dey get be dat.  — (NST_cleaned__3732, That is the issue that girls have.)
  • Your life... you go still dey get pain, and problem here, and dere.  — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__89, Your life... you will still be have different pains and difficulties.)

Synonyms

Translations

  • English: problem, difficulties, issues