Difference between revisions of "kpo carrier"
(→Noun) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: Yoruba ''kpo'' and English ''carrier'' | From: Yoruba ''kpo'' and English ''carrier'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * kpó kárìɛ̀r |
<sm2>Pcm-ng-kpo carrier.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpo carrier.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kpo carrier.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpo carrier.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey dey carry shit comot for soakaway wey don full. | * Person wey dey carry shit comot for soakaway wey don full. | ||
Revision as of 09:05, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba kpo and English carrier
Pronunciation
- kpó kárìɛ̀r
Noun
- Person wey dey carry shit comot for soakaway wey don full.
- In does days before people start to dey do toilet for inside house, na kpo carrier dem forefathers been dey use. — (NSC_2021, In does days before toilets were constructed as part of a house, our forefathers made use of night soil men.)
- Kpo carrier no dey again for dis generation. — (NSC_2021, Night soil men are no longer in existence in this age and era.)
Synonyms
Translations
- English: night soil man