agbekpo

Naija

Etymology

From: Yoruba a ‘one’ gbe ‘carry’ epo ‘potty’

Pronunciation

  • àgbékpò

Play Play

Noun

  • Person wey dey carry shit water comot for soakaway wey don full.
  • Di man be agbekpo but e sabi baff up when e wear cloth for daytime.  — (Although he is a night soil man, he dresses up very well during the day.)

Synonyms

Translations

  • English: a night soil man