Difference between revisions of "woze"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person slap anoder person.
+
* Make person use im hand wey open, put better force for am con [[nack]] person.
 
:* {{ux|dv| If you no comot here I go '''woze''' you.|(NSC_2021, I will slap you if you don't get out of here.)}}
 
:* {{ux|dv| If you no comot here I go '''woze''' you.|(NSC_2021, I will slap you if you don't get out of here.)}}
 
:* {{ux|dv|Dat officer don '''woze''' di guy wey dey catch.|(NSC_2021, The police officer gave the guy they arrested a dirty slap.)}}
 
:* {{ux|dv|Dat officer don '''woze''' di guy wey dey catch.|(NSC_2021, The police officer gave the guy they arrested a dirty slap.)}}
Line 16: Line 16:
 
* [[sand]]
 
* [[sand]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''slap''
+
* English: ''heavy slap''

Revision as of 11:17, 17 December 2021

Naija

Alternative

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wȏz

Play Play

Verb

  • Make person use im hand wey open, put better force for am con nack person.
  • If you no comot here I go woze you.  — (NSC_2021, I will slap you if you don't get out of here.)
  • Dat officer don woze di guy wey dey catch.  — (NSC_2021, The police officer gave the guy they arrested a dirty slap.)

Synonyms

Translations

  • English: heavy slap