nack

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English knock

Pronunciation

  • nâk

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person prick dey enter person toto.
  • Make man see better nack and im body go set.  — (When a man is screwed right he feels great.)
  • Nack nack fit make person no get sense again.  — (Promiscuity can lead one astray.)

Verb

  1. Make person prick enter person toto.
    • E prefer to nack dan to watch blue film.  — (bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)
    • Marriage dey sweet if husband and wife sabi nack walahi.  — (bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)
  2. Make person use juju touch anoder person or send juju go meet person.
    • E nack am talk and believe charm o.  — (He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.
    • Di wowo gateman take juju nack di Princess before she gree marry am.  — (The ugly security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)
  3. Make person hit someting or another person wit someting.
    • Nack di nail wit hammer make e enter.  — (Hit the nail hard with a hammer.)
    • Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1.  — (bbc__41420. This is the second match that Ghana has lost at the world cup after losing 4-1 to France. )
  4. Make person feel someting well well.
    • Di hunger wey dey de land don nack even those wey get money well-well.  — (The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)
    • My papa death nack me for wrong place.  — (My father's death was a shock to me.)
  5. Make person and person reason matter.
    • One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we nack head together, find solution to our wahala.  — (bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)
  6. Na to carry someting give person.
    • Mr. Akpan lawyer don nack di man wife divorce paper.  — (Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)
    • Di Senator just nack all him four wives tear rubber Prado jeep.  — (The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)

Synonyms

Translations

  • English: To have sex, To charm, To hit with something