Difference between revisions of "mary amaka"

Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
* Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]
 +
:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}}
 +
:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}}
 +
===Translation===
 +
* English: ''Modest clothing''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
# Sey woman dey dress like [[holyholy]] dey cover everywhere for [[body]].
+
* Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.  
−
#:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' skirt again.|(NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)}}
+
:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
−
#:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)}}
+
:* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
−
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.  
 
−
#:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
 
−
#:* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''to dress modest, old-fashioned''
+
* English: ''to dress modest, old-fashioned'', ''prude''

Revision as of 16:22, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka

Pronunciation

  • mèrí àmáká

Play Play

Noun

  • Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body
  • You don go wear dis your mary amaka skirt again.  — (NSC_2021, You are wearing this modest skirt of yours again.)
  • I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel.  — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually dress modestly.)

Translation

  • English: Modest clothing

Adjective

  • Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
  • See you like one mary amaka.  — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
  • If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock.  — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)

Translations

  • English: to dress modest, old-fashioned, prude