ehn

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ɛ̌

Play Play

Interjection

  1. Wetin person dey talk wey dey sound like say na question but na to show say someting shock person.
    • Ehn, Papa Julie come beat Mama Julie! Na wa o.  — (Really?, Julie's dad beat his wife? I'm shocked.)
    • So him confession shock you? Ehn! You no sabi read people na im you mean so?  — (So, you are shocked at his confession? That means you lack intuition.)
    • If you see am now ehn.  — (ONI_15_Gossiping_DG__118, If you see him now...)
  2. Wetin person dey talk make e use ask if wetin de dey talk, na so e be.
    • Dem finally increase our salary, Ehn?  — (So, they finally increased our salary. Really?)
    • Ehn, You wan talk say you true true no follow de man go house?.  — (Are you truly saying you didn't follow him home?)


Synonyms

Translations

  • English: really?