Difference between revisions of "hand"
(→NOUN) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings. | #Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings. | ||
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}} | #:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}} | ||
| − | # | + | #When person get di power to control or do something. |
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}} | #:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}} | ||
| + | #:*{{ux|dv|Wetin dey do your husband no dey my '''hand'''.|(NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)}} | ||
| + | #: {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)}} | ||
#Wetin dem dey use dey measure tings. | #Wetin dem dey use dey measure tings. | ||
| − | #:*{{ux|dv|Na one hand of rope I buy|(NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought | + | #:*{{ux|dv|Na one hand of rope I buy|(NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought.)}} |
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | + | * [[hand work]], [[comot hand]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | |||
#: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| Line 53: | Line 35: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: hand | + | * English: ''hand, control'' |
| − | |||
===VERB=== | ===VERB=== | ||
Revision as of 17:45, 21 December 2021
Naija
Etymology
From: English hand
Pronunciation
- hánd
Noun
- Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
- Fire con burn dis my hand, — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
- When person get di power to control or do something.
- E dey people hand to choose. — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
- Wetin dey do your husband no dey my hand. — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
- Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians. — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
- Wetin dem dey use dey measure tings.
- Na one hand of rope I buy — (NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought.)
Related forms
- When you learn work, hand work,… — (NST_cleaned__13967, __no translation__)
- all of us na your hand work.’— Isa. — (jw__5710, __no translation__)
- komot hand
- wen dem tok sey dem wan komot hand as e bi for subsection of dis section, di paper wey dem for tok am go carry di exact date wey dem go komot hand/body. — (hildrights__1352, __no translation__)
Translations
- English: hand, control
VERB
- Sey dem give something
- E hand am di tings — (NSC_Ajede_2020,He gave him the things. )
- English: hand, give