hand

Naija

Etymology

From: English hand

Pronunciation1

  • hând

Play Play

Pronunciation2

  • hân


Noun

  1. Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
    • Fire con burn dis my hand,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
  2. When person get di power to talk as someting go take dey.
    • E dey people hand to choose.  — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
    • Wetin dey do your husband no dey my hand.  — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
    • Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians.  — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
  3. Way wey de dey take measure tings.
    • Na one hand of rope I buy  — (It's a hand measurement of rope that I bought.)

Related forms

Translations

  • English: hand, control

Verb

  • Make dem give person something.
  • E hand am di tings.  — (He handed the things to him.)

Translations

  • English: hand